[Lyrics] MLA – Life No Balance

Talented Artiste, MLA is going to shake the industry. He just released a new song titled “Life No Balance“

Check out the Song below in case you haven’t download it yet and sing along with the Lyrics.

Listen below:-

DOWNLOAD MP3

LYRICS

[Verse 1]

This life is simple
Ko de gba kole kole, ko balance nah….
It don’t matter how u do am
If u know way, u Mowe
If dem give u 2a+b
And expect u to find X
Ma kana, no need to stress
Just tell dem say….

[Chorus]

E no balance, e no balance, e no balance
Up and down laye yi o….E no balance
Olori, koni fila… E no balance
Oro aye yi o.. E no balance

E no balance, e no balance, e no balance
Up and down laye yi o….E no balance
Olori, koni fila… E no balance
Oro aye yi o.. E no balance yeah yeah

[Verse 2]

Aye o pe meji o
Expiry e dey there
Problems no dey finish
Chop life or not
U go die there

Shebi na today’s newspaper
Go become tomorrow suya paper
Life wey olowo dey turn pauper
…Study philosophy turn rapper yeh yeh

Good people …. dey die young ooo..
Bad people dey live longer o, tell me why o why

[Chorus]
E no balance x3
Up and down laye yi o….E no balance
Olori, koni fila… E no balance
Oro aye yi o.. E no balance

E no balance, e no balance, e no balance
Up and down laye yi o….E no balance
Olori, koni fila… E no balance
Oro aye yi o.. E no balance yeah yeah

[Verse 3]

Person wey sing mafo
E no suppose to sing japa, e no balance
It don’t matter how u do am
If u know way, u Mowe
If dem give u 2a+b
And expect u to find X
Ma kana, no need to stress
Just tell dem say….

[Chorus]

E no balance, e no balance, e no balance
Up and down laye yi o….E no balance
Olori, koni fila… E no balance
Oro aye yi o.. E no balance

E no balance, e no balance, e no balance
Up and down laye yi o….E no balance
Olori, koni fila… E no balance
Oro aye yi o.. E no balance yeah yeah

Amaka disappoint 2face o
Geh belle for Kizz Daniel
See gobe eh ye mogbe… e no balance
Omowunmi don go do abortion o e no balance
See gobe, eh ye mogbe… e no balance
Omo boys eh
On how e take dey
Ebun no get talent
Muri sef no get muri kan
Samson! Dah one sef don dey run for rat
Nothing balance for this life
Olohun e no balance
E no balance
Ajeh e no balance

The End!!!

Thanks for checking out Lyrics on Naijaexploit, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We ❤ you

 

Author: Naija Exploit

The official Account of Naijaexploit Music Handler Want your song on Naijaexploit? Feel free to reach us via the below means Whatsapp:- 08143041296 Call:- 08143041296 Email:- irepnaijaexploit@gmail.com

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *